Focus Lyrics by Kemuel | Notjustok

Date:


Kemuel Lyrics

With infectious melody and catchy lyrics, Focus by Kemuel is bound to uplift your spirits and make you move to the rhythm.

Kemuel – Focus Lyrics

Cross on my chest
Me no fear any mortal human
Wey breathe and bleed like me
Come from a place called PH City
But you no go know till you come try me
I understand say many people no like me
But wetin concern me
Life show me pepper, I grind am use see front
Make nobody dey come whine me (Oh oh)

If I give up, I don fuck up
Success no get shortcut
I no fit lose focus oh no
If I give up, I don fuck up
No time to dey love up
I no fit lose focus oh no

Ahhh
Uhn uhn

Come any day any weather (Me I stand fit)
Whether na check or checkers (Me I stand fit)
Me I dey fight like Jedi (Jedi)
For the things I desire (desire oh)
Whether I drink cold water (cold water oh)
Whether I drink hot water (hot water oh)
Me I no go fit tire (tire oh)

Tire to chase my wire (wire oh)
If I give up I done fuck up
Success no get short cut
I no fit lose focus oh no
If I give up I don fuck up
No time to dey love up
I no fit lose focus oh no (No fit lose focus no)

If I give up I done fuck up
Success no get short cut
I no fit lose focus oh no
If I give up I don fuck up
No time to dey love up
I no fit lose focus oh no

Find other latest song lyrics here

Get Fresh updates as they drop via X (formerly Twitter) and Facebook





Source link

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Share post:

Advertise With Us

For a sponsored / Paid / Guest Post. advertisers that target the software, games, telecom and IT industry. contact us at dagoldinfo@gmail.com

Popular

More like this
Related

Portable Car Heater, 2 in1 Fast Heating & Cooling Fan for Windscreen, 12V Defroster for Car Windshield

Product Description 11 22 33 44
🔥High Quality & Durability: Upgraded car heater, made of ABS, with the addition of negative oxygen ion generator to ensure rapid heating effect, high-quality cable, safe and durable, warm your winter
🔥Service Experience: We provide strict quality control and excellent technical support. If you have any questions about returning or replacing your product, please feel free to contact customer service.
🔥Wide Range of Uses: This portable car heater is perfect for winter car, camping, travel, defogging/defrosting, keeping cool in summer, giving you a comfortable driving experience
🔥2 in 1 Heater and Cooling Design: This 12V car heater has two modes to choose from, natural fan or hot fan, 12V quickly heats and cools the vehicle, removes fog or frost from the car windshield, gives you a clearer driving experience, removes odors from the car, keeps the air fresh, makes you drive safer and more comfortable
🔥Easy Installation: Simply connect it to your vehicle's cigarette lighter socket (12V) to turn it on and use it, switching between heating or fan. Easy to carry with a 360° swivel bracket that is easily adjustable and removable to quickly and efficiently defrost or defog your windows, blowing to where you want to use them